INTRO
Fire Fire..
Dance Make I Dance
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above
Fire Fire..
Dance Make I Dance
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above
VERSE 1.
Shoddy Want A Million Dollar
Say Make I Wire Wire
Turn Me To Undercover O, (Maga O)
She Say All Her Friends Are.. Living La Vida Loca O
Dey Form Yemi My Lover O
Yeah.. You For Dey For Me (You For Dey Eh.)
When The Boy Dey Hunger O
I For Try For You Oh.. Eh
But You Say, If You No Get Money – Hide Your Face (I Hide My Face)
Make Another Person Pikin Run My Race

CHORUS.
I Love You No Mean Say, If You Say Make I Put One Hand For Fire
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Hand For Fire… Oh
E No Mean Say, If You Say Make I Put One Leg For Fire..
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Leg For Fire Oh

REPHRASE X 2
Dance Make I Dance
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above
Dance Make I Dance
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above
VERSE 3
Shukura Kilo Kosi O
Shuku Sheka, Aya Shoe Maker Oh
Caroline Save Your Drama
I Don’t Need It For The Soap Opera
Ola Ola Mr Olokpa
I’m Not Here To Cause Wahala
Hello Diva Save Your Drama
You Don’t Need Me In Your Sopo Opra
Yeah.. You For Dey For Me (You For Dey Eh.)
When The Boy Dey Hunger
I For Try For You Oh.. Eh..

Yeah.. You For Dey For Me (You For Dey Eh.
When The Boy Dey Hunger O
I For Try For You Oh

I Go Put Leg For Fire

Spot Any Issue With The Lyrics ?. Correct Us In The Comment Section Below.
Thanks man...
ReplyDeleteAwesome
ReplyDeleteI hail o!
ReplyDeleteAdmin thumbs up!
ReplyDeleteWey the song la?
ReplyDeleteI've been watching this site and i hope you guys keep this design.... Cool! Getting adsence soon.... I can see the adsence empty boxes... I hope you get approved... Goodluck am off to another blog....
ReplyDeleteFeelings
ReplyDeleteSee my site htt://lindachrisblog.com thanks!
ReplyDeleteSee Http://Elizabethblog.blogspot.com
ReplyDeleteWey fall lyrics la? I love that song
ReplyDeleteWey fall la?
ReplyDeleteDavido!
ReplyDeleteGetting traffic from nct.com.ng
ReplyDeleteNo patners?
ReplyDeleteHave anyone who we can partner with? send us a mail Admin@edgelinemusic.name.ng
DeleteShow case
ReplyDeleteShift let me faint
ReplyDeleteThis one weak me die!
ReplyDeleteHow come i can see... Www.edgelinemusic.name.ng ? Is that part of the site?
ReplyDeleteIt's part
DeleteVisit http://nairabros.ml/index.xhtml thanks
ReplyDelete