LYRICS: Davido – FIA Lyrics

 LYRICS: Davido - FIA Lyrics
INTRO
Fire Fire..
Dance Make I Dance
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above

VERSE 1.
Shoddy Want A Million Dollar
Say Make I Wire Wire
Turn Me To Undercover O, (Maga O)
She Say All Her Friends Are.. Living La Vida Loca O
Dey Form Yemi My Lover O
Yeah.. You For Dey For Me (You For Dey Eh.)
When The Boy Dey Hunger O
I For Try For You Oh.. Eh
But You Say, If You No Get Money – Hide Your Face (I Hide My Face)
Make Another Person Pikin Run My Race

CHORUS.
I Love You No Mean Say, If You Say Make I Put One Hand For Fire
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Hand For Fire… Oh
E No Mean Say, If You Say Make I Put One Leg For Fire..
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Leg For Fire Oh

REPHRASE X 2
Dance Make I Dance
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above

VERSE 3
Shukura Kilo Kosi O
Shuku Sheka, Aya Shoe Maker Oh
Caroline Save Your Drama
I Don’t Need It For The Soap Opera
Ola Ola Mr Olokpa
I’m Not Here To Cause Wahala
Hello Diva Save Your Drama
You Don’t Need Me In Your Sopo Opra
Yeah.. You For Dey For Me (You For Dey Eh.)
When The Boy Dey Hunger
I For Try For You Oh.. Eh..
But You Say, If You No Get Money – Hide Your Face (I Hide My Face)
Make Another Person Pikin Run My Race

CHORUS.
I Love You No Mean Say, If You Say Make I Put One Hand For Fire
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Hand For Fire… Oh
E No Mean Say, If You Say Make I Put One Leg For Fire..
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Leg For Fire Oh

REPHRASE X 2
Dance Make I Dance
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above
Yeah.. You For Dey For Me (You For Dey Eh.
When The Boy Dey Hunger O
I For Try For You Oh
But You Say, If You No Get Money – Hide Your Face (I Hide My Face)
Make Another Person Pikin Run My Race

CHORUS.
I Love You No Mean Say, If You Say Make I Put One Hand For Fire
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Hand For Fire… Oh
E No Mean Say, If You Say Make I Put One Leg For Fire..
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Leg For Fire

Spot Any Issue With The Lyrics ?. Correct Us In The Comment Section Below.

21 Comments

Post Responsibly

  1. Admin thumbs up!

    ReplyDelete
  2. Wey the song la?

    ReplyDelete
  3. I've been watching this site and i hope you guys keep this design.... Cool! Getting adsence soon.... I can see the adsence empty boxes... I hope you get approved... Goodluck am off to another blog....

    ReplyDelete
  4. See my site htt://lindachrisblog.com thanks!

    ReplyDelete
  5. See Http://Elizabethblog.blogspot.com

    ReplyDelete
  6. Wey fall lyrics la? I love that song

    ReplyDelete
  7. Getting traffic from nct.com.ng

    ReplyDelete
  8. Replies
    1. Have anyone who we can partner with? send us a mail Admin@edgelinemusic.name.ng

      Delete
  9. How come i can see... Www.edgelinemusic.name.ng ? Is that part of the site?

    ReplyDelete
  10. Visit http://nairabros.ml/index.xhtml thanks

    ReplyDelete
Previous Post Next Post